Rain on Me - UGO

Rain on Me - UGO

  • Rok wydania: 2015
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 4:02

Poniżej tekst piosenki Rain on Me , wykonawca - UGO z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Rain on Me ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Rain on Me

UGO

No let another man confuse you

No let another man replace you

They want to bring you down use you elevate oh

You drop another one, they want to duplicate you

My brother, no conform oh

You see all this your style, ómó na confirm oh

Na Baba God all these songs dey come from oh

I never play it safe, I no be condom oh

As long as you remain a fighter

Look to Baba God to take you higher

Never trust a man, even your father

To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada

Na normal thing to run into problem

Never look to man to help you solve them

Cos demma put you on a long thing if you tell them

That’s why I’mma look up ina the sky and say

Holy Father, rain on me

Change my life and set me free

All the people wey no want make I live long

Water carry them go

All the people wey no want make I sing song

Water carry them go

Oh na na naa na na na na.

Naa

Oh na na na.

Naa

Oh Lord, have mercy.

Naa

Water carry them go

Olosho power no fit rain on me

Òmuti power no fit rain on me

Emere power no fit rain on me

Rain on me, rain on me

Who God has blessed, no man can curse

Steady moving no be by force

A patient dog never has to rush

But when your bone come, you better be ready to crush oh

Na normal thing to run into problem

Never look to man to help you solve them

Cos demma put you on a long thing if you tell them

That’s why I’mma look up ina the sky and say

Holy father, rain on me

Change my life and set me free

All the people wey no want make I live long

Water carry them go

All the people wey no want make I sing song

Water carry them go

Oh na na naa na na na na.

Naa

Oh na na na.

Naa

Oh Lord, have mercy.

Naa

Water carry them go

Oh na na naa na na na na.

Naa

Na na na na.

Naa

Oh Lord, have mercy.

Naa

Water carry them go

Holy father, rain on me

Change my life and set me free

All the people wey no want make I live long

Go go

All the people wey no want make I sing song

Oh na na na na naa.

Naa

Na na na na na na.

Naa

Holy Father.

Naa

Water carry them go

Anybody… Naa

Wey no want.

Naa

Oh na na na.

Naa

Oh na na oh na na na.

Water carry them go

Holy father, rain on me

Change my life and set me free

All the people wey no want make I live long

Water carry them go

Oh na na na na na na.

Naa

Yee.

Water carry them go

Water carry them go

Water carry them go oh.

Holy Father

Holy Father

Alright Holy Father

Nowe teksty i tłumaczenia na stronie:

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund