Anything for Your Boy - TR

Anything for Your Boy - TR

  • Rok wydania: 2015
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 3:36

Poniżej tekst piosenki Anything for Your Boy , wykonawca - TR z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Anything for Your Boy ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Anything for Your Boy

TR

Anything you wan give me?

Is there anything you wan give me?

Baby ogini?

T. r

Anything for your boy?

again o

oga mi anything for your boy?

anything for your boy6

fine girl anything for your boy?

I plan to take over

The skills na leg over

The ladies them bend over

like say na hangover

They see me for range rover

They tell me to pull over

Ogbeni your license your

arguing for wetin you carry

like armed robber.

wait

No give me dat bull shit abeg

oga police!

Mr boys are not smiling abi you

no notice if na tax u dey tax

make you no embarass me

Ladies see me for street them dey

hail me like taxi… taxi

Anything for your boy?

She say na cold weather

Say make i come over

make i hit am like mayweather

I tell am like game over

she tell me to change over

like say na up Nepa

I got my mikano dont bother to say no

Am covered like like umbrella

Eehzzzzz

Dont give me that bullshit abeg

sister Doris

Mr boys are not smiling abi you no notice

if na tax you dey tax make you no embarass me

ladies see me for street they dey hail me like

taxi… taxi

If na ball we ball o

we balling together

see the more the merry o

help your brother

if na ball we ball o

we balling together

see the more the merry o

hell your brother so i sayyyyy

anything for your boy?

Oga mi anything for your boy

fine girl anything for your boy

anything for your girl?

i dey ask anything for your girl?

Anything for the girls?

i like Ferraris, bugattis, mercedes

givenchy, properties Roliesss

Sto

End.

Nowe teksty i tłumaczenia na stronie:

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund