Don Dada - Timaya

Don Dada - Timaya

  • Rok wydania: 2020
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 3:28

Poniżej tekst piosenki Don Dada , wykonawca - Timaya z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Don Dada ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Don Dada

Timaya

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh

The people you dey help say na dem go fuck you up eeh

Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)

The people you show love to na dem go fuck you up eh

Today broke is a fuck up (ehn)

I get guys weh I bring up

I pick dem from the bus stop

Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)

All these guys weh dey insult (continue)

So nice and I won’t stop

My level can never drop

I’m their role model I’m their big boss (for the gbedu weh we dey)

Ooh oo, all the money weh I get I wanna hold it

I don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)

Yehh!

The best investment is on yourself oo

I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name?

Leggo (don dada) chulo eh

Say again don dada

What’s my name?

Call me don dada

Chulo don dada

Chulo I be their don dada

What’s my name?

don dada

Say again (don dada) right

What’s my name?

(leggo)

Cal me (don dada)

Say my name (don dada)

Leggo!

Everyday everyday everyday I just dey go

No time no time

Dem dey hate, dem dey hate

Dem dey see say me I get so much loving

I don’t understand how you help a brother

And he turn him back on you

Every day still I die they can never see me fall, that one na lie

Ooh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)

I don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)

Yehh!

The best investment is on yourself oo

I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name?

Leggo (don dada) papi

Say again right ouh (don dada) papi

What’s my name?

(don dada) consur

(Don dada) right, I be their (don dada)

What’s my name?

chulo eh (don dada)

Say again (don dada) right

What’s my name?

(leggo)

Cal me (don dada)

Say my name (don dada)

Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo

Right

Inne utwory tego artysty:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nowe teksty i tłumaczenia na stronie:

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund