Buru - Timaya

Buru - Timaya

  • Rok wydania: 2020
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 2:38

Poniżej tekst piosenki Buru , wykonawca - Timaya z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Buru ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Buru

Timaya

Ooh aii

Wetin dey save me na my most high

Nothing can be bigger than my God

Agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most-high

For this life, nothing can be bigger than my God

Agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Many people waiting for you to fail oh

Dem go wait till them grow old oh

Cos agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Many people dey pray make Timaya fail oh

Dem go wait till them grow old oh

Cos me agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most-high

Nothing can be bigger than my God

Only you I put in all my trust oh

That’s why for this life me I can’t ever give up oo

No mind them (eii eh)

Nana we eh mia kado eh

Every time I leave you say I say

Nothing can be bigger than my God oh

For this life, only you I put in all my trust oh

Agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Nothing can be bigger than my God

Only you I put in all my trust oh

Agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para

Dem say I no go go far (right)

Now I don dey go higher (yeah)

Dem say I no go see front

Whenever I come me I just dey drop fire (chulo)

No mind them (eh eh)

The people just dey envy

Dem wan shut down (chulo eh)

Telling me say I no go go far (papi)

Me ah my name is not Lucifer (ouh oh)

Nothing can be bigger than my God o

For this life, only you I put in all my trust oh

Agam e buru hallelujah buru eh

Para hallelujah para eh

Aii aii yeh

Nana we eh mia kado eh

Agam e buru hallelujah

Inne utwory tego artysty:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nowe teksty i tłumaczenia na stronie:

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund