I Know - Sarkodie, Reekado Banks

I Know - Sarkodie, Reekado Banks

Год
2019
Язык
`angielski`
Длительность
187920

Poniżej tekst piosenki I Know , wykonawca - Sarkodie, Reekado Banks z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ I Know ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

I Know

Sarkodie, Reekado Banks

What else?

Ahn Reeky Baby o

It’s MOG baby

Oh nananana

What you heard about brother brother?

What else

Obidiponbidi

Them talk nyama nyama

Them wan scatter this loving matter

Them say I waka waka

Follow Ruth and her sister Abena

(You know what time it is)

Oh baby I know say

You know say, I love you

No be them say

I know o (I know oo)

How e dey do you I know

The way you love me I know

Say you don’t need to inform me

I know o

How e dey do you I know

The way you love me I know

Say you don’t need to inform me

This be the song for all the lovers

Who is tryna make it in life

Moa moshɛ ghetto you sacrificing your night

At the end of the tunnel, there will be light

Nothing dey come easy, baby we for fight

I dey dream

How I go fit make my Joley proud

Sɛ nia mendwum bɛ hitti na me movie crowd

Make you no stop cos maybe your time is now

Don’t you let anybody push you down ɔdɔ

All the passion and the determination

Effort aa wodi shɛ ɛdwuma ni mu ni wo dedication

Wayɛ wafemu diɛ you just waiting for confirmation

Afissɛi na yɛɛ paapy moet for celebration

Yɛn Nya no prɛ ko pɛ my baby we for sacrifice

Keep up the hustle

Make we dey push till we satisfied

Baby you ain’t got to worry over nothing

I swear say e go happen

You don’t need to prove to me how you love me

Cos baby girl

I know o (I know oo)

How e dey do you I know

The way you love me I know

Say you don’t need to inform me

I know o

How e dey do you I know

The way you love me I know

Say you don’t need to inform me

It’s not a joke

Hard to make it from the underground

Mummy no get money, Poppy too is not around

It’s not a joke

Yeni sika kraa yedi kɔ town

Yaa nanti saa yeni koswia no ayɛ brown

E no be joke

I know say you no like the way it sounds but

Ntsɛ kraa wedding bells going down

So you for cope

Enɛ na yen nya diɛ yebedi o Nanso

Debidebi yɛ yen aa na yɛ charge pounds

So u really really need t tell me baby

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund