We De Vibe - R2Bees

We De Vibe - R2Bees

Год
2018
Язык
`angielski`
Длительность
210550

Poniżej tekst piosenki We De Vibe , wykonawca - R2Bees z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ We De Vibe ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

We De Vibe

R2Bees

See my team we are the baddest

Coming in coming in and in anor dey see nobody, others

Small money wey edey the hole for wallet

Cloth dey look even if dey come i got leather no bi carpet

Eno bi thief enor bi talent

See the way you talking like bisay your mother no dey show you manners

My vision no bi cedis no bi dollars

Everyday bi pay day bisay we dey kill you with the asset

Weytyn way i get en the tyn wey you dey burget

Anor go show you nothing cox money dey the packet

Make you dey come ask for my matters

Champaign nor bi water bucket

Enor bi rush, if you got it

You dey do, wat you like

Wey de girls, No dey mine

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

Three boys for front

Five boys for back

Saturday night tonyt boys for nack

Kai sleeping on the bicycle or its just a nap

When we touch the microfon its a rap

Nana Boateng on a no long thing

Dey buy things for en girl

Girls still fronting

Nor Know monkey dey work babooo dey chooop

Chop chop something

Babe never do me like that

Just do me wat you do me i like that

Watch movie and jakuzzi you rock my back

Your Gucci and your…

Enor bi rush, if you got it

You dey do, wat you like

Wey girls, No dey mine

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

See the money fall dey bi pickit up color bi dat ooo

Girl mak

we … low, your body bi bad oo

Always i tickle oo, everyday we chilling oo

Color mi me feeli wo oo

Everybody see eee

See the money fall dey bi pickit up color bi dat ooo

Girl make we … low, your body bi bad oo

Always i tickle oo

Color mi me feeli wo oo

No dey give it to another who no go fit …

Enor bi rush, if you got it

You dey do, wat you like

Wey girls, No dey mine

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

Turn up Turn up shocks on liver

We de vibe, shock and khebab

We keep a hundred, what you dey figure

I can’t give up girl, i got oliver

Last time you left you said you will be back soon

Mese ma twentwentwen aaa been in the same room waiting for you

Fine girl what make i do

Mese mepena abena atta oh no

Odo way di3 ibi juju

Mehu bi da

Matsi wo nka mtumi nda

Matsi wo nka mtumi nda oooo

Mtumi ka

Enor bi rush, if you got it

You dey do, wat you like

Wey girls, No dey mine

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, we de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

We de vibe, wat bi de vibe

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund