Patoranking - Patoranking

Patoranking - Patoranking

Альбом
God Over Everything
Год
2016
Язык
`angielski`
Длительность
213660

Poniżej tekst piosenki Patoranking , wykonawca - Patoranking z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Patoranking ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Patoranking

Patoranking

Ah ah eh, ah ah eh

I remember when owu dey blow me

Nobody yarn my story

Nobody want to know me

Nobody want my glory

Na im I vex give the for America

All my land na in kilometer

They want to know my speedometer

From nobody eh (nobody)

To somebody eh (somebody)

Go tell mummy eh

Go tell daddy eh

Say the boy don be man

Nobody wey fit stop God’s plan

So me gas out when me sing

Money dey find me eh (m'ego no chom, m’go na chom)

Money dey find me eh (m'go no chom, m’go na chom)

Money dey call me eh (m'go na akpom, m’go na akpom)

Money dey call me eh (Dey call me for phone)

Nothing spoil, nothing last

Gemstore you’re the number one boss

Say na me the ghetto people endorse

Oluwa bless me put money nnami purse

Anywhere we go dem want to know us

The money full bank and e full purse

Even oga dey call me yes boss

The suffer good, omo nothing wey lost

Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom)

Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom)

Money dey call me eh (Dey call me for phone)

Now see the way we dey move higher

Nwata kill them naa bumbada

Back in the days dey say i too waka

Nwana gekwa na anthem maka ni kafa

See I hustle on the low now I don hammer

De fu ni wa bo I bu si short corner

Owu na sabu nwoke before I no dey see mula

Now umasa na kpo si numu dondada

E ga back e ga fu the full story

Before before these people they no send me

Be m drop onu no gut no glory

And every other thing a buru history

E te everyday we dey flex

Everyday ah nam na lab na mega test

Anyi na gbaga last anyi gbaga first

Money ne cho zi m money na my pest

Money ne bia ulo m money na my press

Money dey find me eh (m'ego na akpom, m’ego na akpom)

Money dey call me eh (Dey call me for phone)

Ah ah eh, ah ah eh…

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund