Testimony - Koker

Testimony - Koker

Год
2017
Язык
`angielski`
Длительность
204000

Poniżej tekst piosenki Testimony , wykonawca - Koker z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Testimony ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Testimony

Koker

Blessings follow me…

oh na na ye ye ye

ah.le le… me le le le ye

call me Mr koker

ah.le le… me le le le ye

Testimony l’a ma ma gbo

Many blessings go come my way

Testimony l’a ma ma gbo

Testimony go come my way

Cho' baby ooo

Gbo temi ooo

Cho' baby ooo

Gbo… temi… ooo

Moni ki lo seri t’alaye o seri?

ki lo seri t’alaye o se ri?

Wetin you dey do… wey man never do?

My love na one of a kind…

type google and you no go find

ah… baby girl lemme remind you

i’m solidly behind you

i’ll never deny you

my caring o ga ju

wetin i go do… nobody never do

Many many many people… many many many people

lopolopo many people… plenty plenty plenty people…

many many many people…

many many many people… many many many people dey wait for me

Testimony l’a ma ma gbo

Many blessings go come my way

Testimony l’a ma ma gbo

Testimony go come my way

Cho' baby ooo

Gbo temi ooo

Cho' baby ooo

Gbo… temi… ooo

she loves my raggae blues

emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed

call me when you are around

she loves my raggae blues

emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed

call me when you are around

Our love e go live forever… oleku

Your love dey give me fever… i’m missing you

missing you… i’m missing you.

imiss kissing you… i wanna be with you.

My love na one of a kind…

type google and you no go find

ah… baby girl lemme remind you

wetin i go do… nobody never do

koker bobo

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund