No Peace - Jovi

No Peace - Jovi

Год
2019
Язык
`angielski`
Длительность
248500

Poniżej tekst piosenki No Peace , wykonawca - Jovi z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ No Peace ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

No Peace

Jovi

Yesterday ma padiman craze

I cry like sey ei don die

Kou change the man ei brain fo my front, bo no be lie

I no get time fo see ei face

Ei happen na fo night

Katika hol na torch fo terre fo show we light

Only sun for Douala, ei dey like sey ma skin go boil

If rain fall, they cut light, no sey dat ndamé go spoil

50kilo tramadol for inside fotocol

Da tin no fine at all, better na alcohol

All di bolo I bolo, bi like I waste my time

Quantity fufu di show how long u don di grind

Men di comot villa reach fo town only fo shine

After 30 years dey never cross finish line

Na naw you no sey corruption no be na crime?

Na naw you no sey you no fi jus talk ya mind?

Na naw you no sey tin dem strong for inside cold?

Na naw you no sey for pays you no fi grow?

You be Anglophone or Francophone?

You dey fo there or you dey fo here with we?

We want na peace but di men dem no fi gree

Peace Peace Peace massa!

Na who the men naw so no who dey kill?

Na who di ngata naw so na who dey free?

Est-ce que na so di schema bi get for be?

Peace, yeah!

People inside bush di talk because dey no first know

Nothing nova change since wey wuna bi decide for go

Man get luck for inside cold sekasey more end no di show

Bolo no dey, if ngueme dey I tanap empty pot for stove

Massa look all man for pays, any man for here di manage

Some oda man sey French

Some oda man sey English

Like sey if I die today, all ya pungu dem go finish

You fit do me anything but my soul will never be tarnished

Some men dey comot oda men dem still remain for kwata

Problem dey Bamenda go reach right for Kolofata

If wata tanap one place no sey na doty blood gutter

No bi mbrakata you di tok naw you di go ngata

I check sey I fit love till di day I see my njaka

I no wan me problem naw so man just want for waka

Kotto Bass na Douala man wey sing about Bamenda

2019 na peace dey for agenda

You be Anglophone or Francophone?

You dey fo there or you dey fo here with we?

We want na peace but di men dem no fi gree

Peace Peace Peace massa!

Na who the men naw so no who dey kill?

Na who di ngata naw so na who dey free?

Est-ce que na so di schema bi get for be?

Peace, yeah!

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund