Oluchi (feat. Solidstar) - Flavor, Solidstar

Oluchi (feat. Solidstar) - Flavor, Solidstar

Год
2015
Язык
`angielski`
Длительность
229120

Poniżej tekst piosenki Oluchi (feat. Solidstar) , wykonawca - Flavor, Solidstar z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Oluchi (feat. Solidstar) ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Oluchi (feat. Solidstar)

Flavor, Solidstar

Eh, on this beat is jay sleek ololo

Eh na na na na na

{onye olima

Achievas

Flavour nwamma}

O lo lo lo lo

Eh eh ah

1 (solidstar)

No be say she give me jazz

No be say she take my name to babalawo

house

Ai, me sef i dey wonder why

How e be say na ur name i dey sing o

Every day for my song

Girl na you, you dey make my belle full

ololo

Oluchi oli baby ololo

You dey make my head swell e le le

So, girl you believe me when i say (le le)

Na you dey for my brain o

I no dey fit sleep everyday

Girl i no dey concentrate eh

Ha ha ha eh ya

Iye iye Iye le iye le iye le

2 (solidstar)

Girl i’m here to stay

I no go thief

your heart and

run away

I’ll never go

astray (honey)

I’ll stay with you from now till the day that i fade away

Girl you be the one wey i go carry carry

Go show my mama, you i go marry marry

Ochi gi na eme obim sari sari

O lo lo lo lo eh ya

Girl you believe me when i say (le le)

Na you dey for my brain o

I no dey fit sleep everyday

Girl i no dey concentrate eh

Lo lo lo lo lo

Ha ha ha eh ya

Iye iye 3 (flavour)

Onye olima

Hey hey

Anytime i think about your beauty oluchi

Ima nife na emem o oh (onye olima)

Anytime i think about your waist oluchi o

Ima nife na emem dikwa egu nu

Sometimes i ask myself how i fall in love with you

Solidstar anwu olame eh iye eh

Oluchi gbagbe egwu nu seke nsem gbagbe nu egwu asa

nwa

Gbagbe egwu nu seke nsem

Girl you believe me when i say (le le)

Na you dey for my brain o

I no dey fit sleep everyday

Girl i no dey concentrate eh

Lo lo lo lo lo

Ha ha ha eh ya

Iye iye Uh oh uh oh eh

Me be kiri mo kiri mo

Kowe se iye iye

Omo teme

Kowe iye

Eh (Repeat)

Kowe

Kowe

Kowe

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund