Sorry Sorry - Femi Kuti

Sorry Sorry - Femi Kuti

  • Rok wydania: 2017
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 7:38

Poniżej tekst piosenki Sorry Sorry , wykonawca - Femi Kuti z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Sorry Sorry ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Sorry Sorry

Femi Kuti

If my eyes no decieve me

And nah true be the things my ears dey hear

Politicians and soldiers make meeting

Our country dem won repair

Dem dey make like say

Dem know-know

Say nah dem a spoil our country so

As dem dey dabaru am dey go

Nah so my people dey follow O

I sorry sorry O, I sorry for Nigeria

I sorry sorry O, I sorry for Africa

Sorry sorry O

I sorry sorry O, I sorry for Nigeria

I sorry sorry o, I sorry for Africa

Sorry sorry O

As we never get the sense

Sorry sorry O

I sorry for Africa

Look my friends

Dem no like to hear word O

Nah to dey follow follow, follow dem enemies

Like zombie, dem dey go dey march dey go

Dey fight for the people

Wey spoil Nigeria so

These politicians and soldiers

Dem be one and the same

No one different the other

My people no won know

But with these kind of leaders

Africa no get hope

Africans will suffer

Till the suffer reach our bone

I sorry sorry O, I sorry for Nigeria

I sorry sorry o, E gba mi O

Sorry sorry O

I sorry sorry O, I sorry for Nigeria

Sorry sorry O, I sorry for Africa

Like we never get the sense

I sorry sorry o, E gba mi O

Till-till-till-till

Till-till-till-till-till-till

Till-till-till-till-till-till

Till the suffering reach our…

Till the suffering reach our…

Till the suffering reach

Till the suffering reach our…

Till the suffering reach

Till the suffering reach our…

Till the suffering reach

Till the suffering reach our bone

Bone-bone-bone…

Our bone

Our bone

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund