Colonial Mentality - Fela Kuti

Colonial Mentality - Fela Kuti

  • Rok wydania: 2013
  • Język: angielski
  • Czas trwania: 13:41

Poniżej tekst piosenki Colonial Mentality , wykonawca - Fela Kuti z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Colonial Mentality ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Colonial Mentality

Fela Kuti

If you say you be colonial man

You don be slave man before

Them don release you now

But you never release yourself

I say you fit never release yourself

Colo-mentality

E be say you be colonial man

You don be slave man before

Them don release you now

But you never release yourself

E be so

He be so them dey do, them dey overdo

All the things them dey do (He be so!)

E be so them dey do, them think dey say

Dem better pass them brothers

No be so?

(He be so!)

De ting wey black no good

Na foreign things them dey like

No be so?

(He be so!)

Dem go turn air condition

And close Dem country away

No be so?

(He be so!)

Them Judge him go kack wig

And jail him brothers away

No be so?

(He be so!)

Dem go proud of dem name

And put dem slave name for head

No be so?

(He be so!)

Colo-mentality now make you hear me now

Colo-mentality!

Mr. Ransome you make you hear

Mr. Williams you make you hear

Mr. Allia you make you hear

Mr. Mohammed you make you hear

Mr. Anglican you make you hear

Mr. Bishop you make you hear

Mr. Catholic you make you hear

Mr. Muslim you make you hear

Na Africa we dey o make you hear

Na Africa we dey o make you hear

Colo-mentality hear

Colo-mentality hear

Mr. Ransome you make you hear

Mr. Ransome you make you hear

Na Africa we dey o make you hear

Na Africa we dey o make you hear

Colo-mentality hear

Colo-mentality hear

Colo-mentality!

Inne utwory tego artysty:

Nowe teksty i tłumaczenia na stronie:

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund