Street Motivation - Erigga, Dr Barz

Street Motivation - Erigga, Dr Barz

Год
2019
Язык
`angielski`
Длительность
182940

Poniżej tekst piosenki Street Motivation , wykonawca - Erigga, Dr Barz z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Street Motivation ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Street Motivation

Erigga, Dr Barz

As I dey find money

No dey swear for me

Unless you get money

Person no dey shout for me

Everyday I say na red eye

Like a traffic something

Na green light we dey find, for the traffic something

Person when shit for church, use Bible clean yansh

Say you wan pray for me, armed robber motor

You when dey use people head carry big-big yansh

Say make I sow seed give you, you cut am for mouth oh

Been on the street too long, I know when girl dey cheat

She run leave her boyfriend because he no dey pick

No go let, «I too like am» make you drink sniper

Come go die, I dey call you, now you no dey pick

The best advice na the one when you give yourself

Nobody go believe you if you no believe yourself

All wetin they take stone me, I use am build career

Come build barrier, incase they wan come reno me

As for all those doors wey una shut on my face

I dey come buy the building, e no pass 10.8

Small challenge, I don write am give my pa

E no reach am too, you suppose know my papa, Na God

Everyday I say na red eye

Like a traffic something

Na green light we dey find, for the traffic something

Everyday I say na red eye

Like a traffic something

Na green light we dey find, for the traffic something

Powered by Rubicon Project

No put me for ground, abeg I no wear pants oh

Na me dey make money but na you dey count oh

Agbero don rank me up, Erigga buy beer

Na only you dey give us joy, we ready kpai here

Do you believe in God, or you just dey form?

The church when you dey come na make you for no loose guard

No be to dey nice to me, what about the waiter when you dey shout for

Meaning you fit still shout for me

If I no be Erigga or see money like you

Drive Benz, get level, everywhere stew

Life na game of whot, halla last card first na

Pick two, pick three, no love for the denkwe

For this industry, na fake love all of them dey show

This album wash, no artist here go post oh

I understand una fear, say I wan take over?

Well, fuck it, it’s time Erigga take over abeg

As I dey find money

No dey swear for me

Unless you get money

Person no dey shout for me

Everyday I say na red eye

Like a traffic something

Na green light we dey find, for the traffic something

Everyday I say na red eye

Like a traffic something

Na green light we dey find, for the traffic something

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund