Deja-vu - Dr Vades, Burna Boy, K-Trap

Deja-vu - Dr Vades, Burna Boy, K-Trap

Год
2018
Язык
`angielski`
Длительность
198360

Poniżej tekst piosenki Deja-vu , wykonawca - Dr Vades, Burna Boy, K-Trap z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Deja-vu ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Deja-vu

Dr Vades, Burna Boy, K-Trap

Intro and Chorus;

See me no give you chance oh my baby

Your body fire brought me every dragon

Baby, I no fit lie u’is a bad one

And when you burst and whine u d center of attraction

Maami all I wanna do, is to put my things all over you

Deja vu how it feels

Like we already falling in love (in love, in love)

Be like say we don do am before (before, before)

Hook;

Mon se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ

People wey no see dem go hear

Na man we dey reason dey scratch byah byah;

make you dey hear

Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ

I just want to hold your body jeje

I no got fit do am without your help (ugh)

So why your voice dey halla halla

Like say no be your choice to follow follow

Abi your boy from twitter gan

I get different styles to ginger you

Maami all I wanna do, is to put my things all over you

Deja vu how it feels

Like we already falling in love (in love, in love)

Be like say we don do am before (before, before)

Hook;

Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ

People way no see dem go hear

Na man we dey reason dey scratch byah byah;

make you dey hear

Mo se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ

I just want to hold your body jeje

I no got fit do am without your help (ugh)

(eh woo)

People make me telli you somtin'

If you see fine girl wey you gbadun her body

She tell you say the man wey she follow come na her cousin

Then you come discover that he really wasn’t, (Eh woo)

Say if you give me chance my baby

You no go ever need another man o my baby

I say make I show you things wey no go understand e my baby, (eh eh eee)

I dey see am for your face say you want to come around e my baby, (eh eh eee),

(eh woo)

Outro;

Maami all I wanna do, is to put my things all over you

Deja vu how it feels

Like we already falling in love (in love, in love)

Be like say we don do am before (before, before)

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund