Karma - Cuppy, Stonebwoy

Karma - Cuppy, Stonebwoy

Год
2020
Язык
`angielski`
Длительность
165930

Poniżej tekst piosenki Karma , wykonawca - Cuppy, Stonebwoy z tłumaczeniem

Tekst piosenki „ Karma ”

Oryginalny tekst z tłumaczeniem

Karma

Cuppy, Stonebwoy

Wai Wai Wai Wai

(You haffi Cuppy dat you know)

Yeah yeah

(Yah Mahhhn)

Agatage

Stonebwoy

Come fi show dem wagwan

Nobody can stop we now

See the love wey we get e just dey elevate

Virus can’t catch me now, see my software e be up to date

Girl you look so cool, make me wanna give you all and more

I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for

Fine fine baby

Fine fine baby

I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby

Fine fine baby

I no go fit deny na you dey craze me

Karma Karma Karma

You got to know say na me be your

Karma Karma Karma

Oooha Karma Karma Karma

Shey you no know say na me be your

Karma Karma Karma

Aaai Karma Karma Karma

You got to know say na me be your

Karma Karma Karma

Skibilibeng oo

You give me belle I go take am full

I meet your papa you go meet mine too

Them no give blessing we go run, go hood

The thing dey do me like a deja vu

You give me belle I go take am full

I meet your papa you go meet mine too

Them no give blessing we go run, go hood

The thing dey do me like a deja vu

Fine fine baby

Fine fine baby

I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby

Fine fine baby

I no go fit deny na you dey craze me

Karma Karma Karma

You got to know say na me be your

Karma Karma Karma

Oooh Karma Karma Karma

Shey you no know say na me be your

Karma Karma Karma

You know know know know know

Alright, then again

Whine fi me now now (now now)

Baby whine fi me now now (now now)

Whine fi me now now (now now)

Bounce fi me, whine fi me (aaaai)

Karma Karma Karma

You got to know say na me be your

Karma Karma Karma

Oooh (oooh)

Ooooh

Why you laff for me face

Why you look at me like dat

You haffi Cuppy dat

Yah mahn, yah man

Cuppy dat

Ponad 2 miliony tekstów piosenek

Piosenki w różnych językach

Tłumaczenia

Wysokiej jakości tłumaczenia na wszystkie języki

Szybkie wyszukiwanie

Znajdź potrzebne teksty w kilka sekund